Difference between revisions of "kpomo"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-kpomo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-kpomo.m.ogg</sm2>
 
===Noun===
 
===Noun===
* Cow skin wey de don comot di hair.
+
# Cow skin wey de don comot di hair.
:* {{ux|dv| As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget '''kpomo''' because e get taste wey e dey give. |(NSC_2021, After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)}}
+
#:* {{ux|dv| As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget '''kpomo''' because e get taste wey e dey give. |(NSC_2021, After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)}}
:* {{ux|dv| I dey like '''kpomo''' wey don soak inside stew wey pepper full. |(NSC_2021, I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)}}
+
#:* {{ux|dv| I dey like '''kpomo''' wey don soak inside stew wey pepper full. |(NSC_2021, I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)}}
 +
# Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit [[nack]] put.
 +
#:* {{ux|dv| Why you go look am like person wey dey carry im '''kpomo''' give anybody wey toast am? |(NSC_2021, Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)}}
 +
#: {{ux|dv| Hold your '''kpomo''' well well. No let body wey dey scratch you let you carry sense troway. |(NSC_2021, Guard your sexual appetites well. Don't let your emotions let you lose your mind.)}}
 +
====Synonym====
 +
* [[toto]]
 
====Translation====
 
====Translation====
English: ''Cow skin''
+
English: ''Cow skin'', ''vagina''

Revision as of 12:15, 17 January 2022

Naija

Etymology

From Yoruba: pomo (cow skin)

Pronunciation

kpòmó Play Play

Noun

  1. Cow skin wey de don comot di hair.
    • As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget kpomo because e get taste wey e dey give.  — (NSC_2021, After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)
    • I dey like kpomo wey don soak inside stew wey pepper full.  — (NSC_2021, I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)
  2. Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit nack put.
    • Why you go look am like person wey dey carry im kpomo give anybody wey toast am?  — (NSC_2021, Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)
    Hold your kpomo well well. No let body wey dey scratch you let you carry sense troway.  — (NSC_2021, Guard your sexual appetites well. Don't let your emotions let you lose your mind.)

Synonym

Translation

English: Cow skin, vagina