Difference between revisions of "kpomo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Cow skin wey de don comot di hair. | # Cow skin wey de don comot di hair. | ||
− | #:* {{ux|dv| As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget '''kpomo''' because e get taste wey e dey give. |( | + | #:* {{ux|dv| As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget '''kpomo''' because e get taste wey e dey give. |(After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)}} |
− | #:* {{ux|dv| I dey like '''kpomo''' wey don soak inside stew wey pepper full. |( | + | #:* {{ux|dv| I dey like '''kpomo''' wey don soak inside stew wey pepper full. |(I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)}} |
# Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit [[nack]] put. | # Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit [[nack]] put. | ||
− | #:* {{ux|dv| Why you go look am like person wey dey carry im '''kpomo''' give anybody wey toast am? |( | + | #:* {{ux|dv| Why you go look am like person wey dey carry im '''kpomo''' give anybody wey toast am? |(Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)}} |
− | #:* {{ux|dv| No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your '''kpomo''' finish, next ting de don miss.|( | + | #:* {{ux|dv| No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your '''kpomo''' finish, next ting de don miss.|(Don’t mind these boys and the things they say. They’ll sleep with you, and before you know it, they are gone.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[toto]] | * [[toto]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''Cow skin'', ''vagina'' | English: ''Cow skin'', ''vagina'' |
Revision as of 17:18, 3 June 2023
Naija
Etymology
From Yoruba: pomo (cow skin)
Pronunciation
Noun
- Cow skin wey de don comot di hair.
- As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget kpomo because e get taste wey e dey give. — (After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)
- I dey like kpomo wey don soak inside stew wey pepper full. — (I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)
- Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit nack put.
- Why you go look am like person wey dey carry im kpomo give anybody wey toast am? — (Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)
- No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your kpomo finish, next ting de don miss. — (Don’t mind these boys and the things they say. They’ll sleep with you, and before you know it, they are gone.)
Synonym
Translation
English: Cow skin, vagina