Difference between revisions of "kpomo"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From Yoruba: ''pomo'' (''cow skin'') | From Yoruba: ''pomo'' (''cow skin'') | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | kpɔ̀mɔ́́ | |
<sm2>Pcm-ng-kpomo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpomo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-kpomo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpomo.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Cow skin wey de don comot di hair. | + | # Cow skin wey de don comot di hair dey chop am as meat. |
#:* {{ux|dv| As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget '''kpomo''' because e get taste wey e dey give. |(After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)}} | #:* {{ux|dv| As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget '''kpomo''' because e get taste wey e dey give. |(After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)}} | ||
#:* {{ux|dv| I dey like '''kpomo''' wey don soak inside stew wey pepper full. |(I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)}} | #:* {{ux|dv| I dey like '''kpomo''' wey don soak inside stew wey pepper full. |(I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)}} |
Latest revision as of 15:52, 5 March 2024
Naija
Etymology
From Yoruba: pomo (cow skin)
Pronunciation
Noun
- Cow skin wey de don comot di hair dey chop am as meat.
- As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget kpomo because e get taste wey e dey give. — (After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)
- I dey like kpomo wey don soak inside stew wey pepper full. — (I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)
- Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit nack put.
- Why you go look am like person wey dey carry im kpomo give anybody wey toast am? — (Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)
- No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your kpomo finish, next ting de don miss. — (Don’t mind these boys and the things they say. They’ll sleep with you, and before you know it, they are gone.)
Synonym
Translation
English: Cow skin, vagina