Difference between revisions of "kpomo"

 
Line 3: Line 3:
 
From Yoruba: ''pomo'' (''cow skin'')
 
From Yoruba: ''pomo'' (''cow skin'')
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
kpòmó
+
kpɔ̀mɔ́́
 
<sm2>Pcm-ng-kpomo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kpomo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kpomo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-kpomo.m.ogg</sm2>

Latest revision as of 15:52, 5 March 2024

Naija

Etymology

From Yoruba: pomo (cow skin)

Pronunciation

kpɔ̀mɔ́́ Play Play

Noun

  1. Cow skin wey de don comot di hair dey chop am as meat.
    • As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget kpomo because e get taste wey e dey give.  — (After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)
    • I dey like kpomo wey don soak inside stew wey pepper full.  — (I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)
  2. Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit nack put.
    • Why you go look am like person wey dey carry im kpomo give anybody wey toast am?  — (Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)
    • No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your kpomo finish, next ting de don miss.  — (Don’t mind these boys and the things they say. They’ll sleep with you, and before you know it, they are gone.)

Synonym

Translation

English: Cow skin, vagina