Difference between revisions of "kpomo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From Yoruba: ''pomo'' (''cow skin'') | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | === | + | kpɔ̀mɔ́́ |
− | + | <sm2>Pcm-ng-kpomo.f.ogg</sm2> | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-kpomo.m.ogg</sm2> | |
− | + | ||
− | # | + | ===Noun=== |
− | #: {{ux|dv| | + | # Cow skin wey de don comot di hair dey chop am as meat. |
− | + | #:* {{ux|dv| As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget '''kpomo''' because e get taste wey e dey give. |(After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)}} | |
+ | #:* {{ux|dv| I dey like '''kpomo''' wey don soak inside stew wey pepper full. |(I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)}} | ||
+ | # Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit [[nack]] put. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Why you go look am like person wey dey carry im '''kpomo''' give anybody wey toast am? |(Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your '''kpomo''' finish, next ting de don miss.|(Don’t mind these boys and the things they say. They’ll sleep with you, and before you know it, they are gone.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[toto]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | English: ''Cow skin'', ''vagina'' |
Latest revision as of 15:52, 5 March 2024
Naija
Etymology
From Yoruba: pomo (cow skin)
Pronunciation
Noun
- Cow skin wey de don comot di hair dey chop am as meat.
- As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget kpomo because e get taste wey e dey give. — (After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)
- I dey like kpomo wey don soak inside stew wey pepper full. — (I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)
- Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit nack put.
- Why you go look am like person wey dey carry im kpomo give anybody wey toast am? — (Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)
- No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your kpomo finish, next ting de don miss. — (Don’t mind these boys and the things they say. They’ll sleep with you, and before you know it, they are gone.)
Synonym
Translation
English: Cow skin, vagina