kpomo

Revision as of 20:24, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Yoruba: pomo (cow skin)

Pronunciation

kpòmó Play Play

Noun

  1. Cow skin wey de don comot di hair.
    • As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget kpomo because e get taste wey e dey give.  — (NSC_2021, After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)
    • I dey like kpomo wey don soak inside stew wey pepper full.  — (NSC_2021, I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)
  2. Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit nack put.
    • Why you go look am like person wey dey carry im kpomo give anybody wey toast am?  — (NSC_2021, Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)
    No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your kpomo finish, next ting de don miss.  — (NSC_2021,Don’t mind these boys and the things they say. They’ll sleeo with you, and before you know it, they are gone.)

Synonym

Translation

English: Cow skin, vagina