kpomo

Revision as of 01:25, 27 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Yoruba: pomo (cow skin)

Pronunciation

kpòmó Play Play

Noun

  1. Cow skin wey de don comot di hair.
    • As you don buy chicken, turkey and goat meat, no forget kpomo because e get taste wey e dey give.  — (NSC_2021, After buying chicken, turkey and chevon, don't forget cow skin because it gives a unique taste.)
    • I dey like kpomo wey don soak inside stew wey pepper full.  — (NSC_2021, I like cow skin that has been left in chili-hot stew.)
  2. Part of woman body where e take dey piss and where de dey fit nack put.
    • Why you go look am like person wey dey carry im kpomo give anybody wey toast am?  — (NSC_2021, Why will you think that she sleeps with anyone who woos her?)
    • No follow all dese boys deir mouth o. De go chop your kpomo finish, next ting de don miss.  — (NSC_2021,Don’t mind these boys and the things they say. They’ll sleep with you, and before you know it, they are gone.)

Synonym

Translation

English: Cow skin, vagina