kpons

Revision as of 19:10, 2 November 2020 by Ajede Chika Kennedy (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== *Unknown ===Pronunciation=== * grâb <sm2>Pcm-ng-grab.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-grab.m.ogg</sm2> ===Frequency=== * Frequency in NSC treebank: 3 * F...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • Unknown

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1599
  • Frequency in raw corpus: 46
  • Frequency rank in raw corpus: 3320

Definition

  • Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
  • Sey person get body or kpons.

Adjective

Sey person get body or kpons.

  • My broda grab o.  — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to be sturdy

Verb

Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.

  • Shey you grab wetin I dey talk?  — NSC_Ajede_2020, You understood what I said, right?
  • E no grab e papa tell am.  — (NSC_Ajede_2020, He didn't understand what his father told him.)

Sey person hold something or person wit strong hand.

  • Grab sobolo den pop corn make we go!  — (bbc__101885, __Seize Sabolo's popcorn so that we will go._)
  • E grab di babe money  — NSC__Ajede__2020, He forcefully took the girl's money.

Synonyms

Translations

  • English: understand, grope