Difference between revisions of "kura"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na person wey [[sharp]] pass e self de sabi do wetin 
+
Na person wey [[sharp]] pass e self de sabi do some kind bad ting but be like [[holy holy]]
 
:*{{ux|dv|You be '''kura'''.|(Egbokhare_2021, You are a crook.)}}
 
:*{{ux|dv|You be '''kura'''.|(Egbokhare_2021, You are a crook.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[smart guy]], [[sharp man]], [[fast guy]]
 
* [[smart guy]], [[sharp man]], [[fast guy]]
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a crook''
 
* English: ''a crook''

Revision as of 18:40, 26 February 2021

Naija

Etymology

From: Hausa kura Hyena

Pronunciation

  • kúrá

Play

Noun

Na person wey sharp pass e self de sabi do some kind bad ting but be like holy holy

  • You be kura.  — (Egbokhare_2021, You are a crook.)

Synonyms

Translations

  • English: a crook