kwashiokor

Naija

Etymology

From: English kwashiokor

Pronunciation

  • kwàʃɔ̌kɔ̀

Play Play

Noun

  • Na sickness wey hunger dey cause wey dey make pikin belle swell up and e body dry.
  • Na hunger wey dey some country for Africa dey make kwashiokor dey worry pikin.  — (Some African countries experience famine and that results in the children having kwashiokor.)

Translations

  • English: malnutrition