kwashiokor
Naija
Etymology
From: English kwashiokor
Pronunciation
- kwàʃɔ́kɔ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 24900
Noun
Na sickness wey hunger dey cause wey dey make pikin belle swell up and e body dry.
- To fight disease and kwashiorkor, government need help dem out. — (Egbokhare_2021, To combat disease and malnutrition, government should mitigate the situation.)
- Na hunger wey dey some country for Africa dey make kwashiorkor dey worry pikin. — (NSC_Abonyi_2021, or, )
Translations
- English: malnutrition