kwashiokor

Revision as of 20:38, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English kwashiokor

Pronunciation

  • kwàʃɔ̌kɔ̀

Play Play

Noun

  • Na sickness wey hunger dey cause wey dey make pikin belle swell up and e body dry.
  • Na hunger wey dey some country for Africa dey make kwashiokor dey worry pikin.  — (NSC_2021, Some African countries experience famine and that predisposes the children there to malnutrition.)

Translations

  • English: malnutrition