kwashiokor

Revision as of 14:51, 25 February 2021 by 102.89.1.225 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English kwashiokor

Pronunciation

  • kwàʃɔ́kɔ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 24900

Noun

Na sickness wey hunger dey cause wey dey make pikin belle swell up and e body dry.

  • To fight disease and kwashiorkor, government need help dem out.  — (Egbokhare_2021, To combat disease and malnutrition, government should mitigate the situation.)
  • Na hunger wey dey some country for Africa dey make kwashiorkor dey worry pikin.  — (NSC_Abonyi_2021, or, )

Translations

  • English: malnutrition