Difference between revisions of "laugh"

Line 6: Line 6:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Sound wey person dey make when im happy well well.
 
Sound wey person dey make when im happy well well.
#: {{ux|dv|My '''laugh''' dey loud no be small.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)}}
+
:* {{ux|dv| My '''laugh''' dey loud no be small.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)}}
#: {{ux|dv||Ejiro '''laugh''' no pure at all.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)}}
+
:* {{ux|dv| Ejiro '''laugh''' no pure at all.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
*[[ shine teeth]]
 
*[[ shine teeth]]

Revision as of 12:39, 4 December 2020

Naija

Etymology

From: English laugh

Pronunciation

lâ:f

Noun

Sound wey person dey make when im happy well well.

  • My laugh dey loud no be small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
  • Ejiro laugh no pure at all.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laughter

Verb

Intransitive

  1. Any small ting you go dey laugh like mumu.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
    '  —  He no dey laugh if I dey crack joke.

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laugh