Difference between revisions of "laugh"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | Make person dey shine teeth. | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | + | :* {{ux|dv|Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[shine teeth]] | * [[shine teeth]] |
Revision as of 12:40, 4 December 2020
Naija
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
lâ:f
Noun
Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laugh dey loud no be small. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laugh no pure at all. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
Make person dey shine teeth.
Intransitive
- Any small ting you go dey laugh like mumu. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
- ' — He no dey laugh if I dey crack joke.
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh