Difference between revisions of "laugh"

Line 18: Line 18:
 
Make person dey shine teeth.
 
Make person dey shine teeth.
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
:* {{ux|dv|Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}}
+
:* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}}
:* {{ux|dv|| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}}
+
:* {{ux|dv| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}}
 +
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[shine teeth]]
 
* [[shine teeth]]

Revision as of 12:41, 4 December 2020

Naija

Etymology

From: English laugh

Pronunciation

lâ:f

Noun

Sound wey person dey make when im happy well well.

  • My laugh dey loud no be small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
  • Ejiro laugh no pure at all.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laughter

Verb

Make person dey shine teeth.

Intransitive

  • Any small ting you go dey laugh like mumu.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
  • He no dey laugh if I dey crack joke.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laugh