laugh

Revision as of 12:39, 4 December 2020 by 160.152.225.21 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English laugh

Pronunciation

lâ:f

Noun

Sound wey person dey make when im happy well well.

  • My laugh dey loud no be small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
  • Ejiro laugh no pure at all.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laughter

Verb

Intransitive

  1. Any small ting you go dey laugh like mumu.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
    '  —  He no dey laugh if I dey crack joke.

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laugh