lavish

Revision as of 17:32, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English lavish

Pronunciation

  • lávìʃ

Play Play

Adjective

  • Sey person dey spend money anyhow most times on top tings wey no make sense.
  • Dat your girlfriend sabi lavish money abeg.  — (Your girlfriend is an extravagant when it comes to spending money.)
  • When person suffer before e get money, e no go dey lavish am anyhow.  — ( When a person works hard for the money he/she has, he/she will not lavish the money anyhow.)

Synonyms

Translations

  • English: lavish, extravagant