law school

Naija

Etymology

From English Law and school

Pronunciation

lɔ́skû Play Play

Noun

  • School wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit dey go court dey talk person matter for Nigeria.
  • Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school.  — (bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)
  • Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go law school for Naija before you go fit do lawyer work for here now.  — (Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)

Translation

English: law school