Difference between revisions of "law school"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
* School wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit dey go court dey talk person matter for Nigeria. | * School wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit dey go court dey talk person matter for Nigeria. | ||
:* {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for '''law school'''. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)}} | :* {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for '''law school'''. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go '''law school''' for Naija before you go fit do lawyer work for here now. |( | + | :* {{ux|dv| Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go '''law school''' for Naija before you go fit do lawyer work for here now. |(Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''law school'' | English: ''law school'' |
Latest revision as of 17:33, 3 June 2023
Naija
Etymology
From English Law and school
Pronunciation
Noun
- School wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit dey go court dey talk person matter for Nigeria.
- Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school. — (bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)
- Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go law school for Naija before you go fit do lawyer work for here now. — (Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)
Translation
English: law school