Difference between revisions of "law school"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
Na school wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit practice law for Nigeria. | Na school wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit practice law for Nigeria. | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)}} | + | * {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for '''law school'''. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)}} |
− | * {{ux|dv| Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go law school for Naija before you go fit do lawyer work for here now. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)}} | + | * {{ux|dv| Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go '''law school''' for Naija before you go fit do lawyer work for here now. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''law school'' | English: ''law school'' |
Revision as of 19:03, 6 November 2020
Naija
Etymology
From English Law and school
Pronunciation
Definition
Na school wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit practice law for Nigeria.
Noun
- Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school. — (bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)
- Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go law school for Naija before you go fit do lawyer work for here now. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)
Translation
English: law school