Difference between revisions of "law school"

Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-law school.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-law school.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-law school.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-law school.m.ogg</sm2>
===Definition===
+
 
Na school wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit practice law for Nigeria.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
* {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for '''law school'''. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)}}
+
* School wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit dey go court dey talk person matter for Nigeria.
* {{ux|dv| Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go '''law school''' for Naija before you go fit do lawyer work for here now. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)}}
+
:* {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for '''law school'''. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)}}
 +
:* {{ux|dv| Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go '''law school''' for Naija before you go fit do lawyer work for here now. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''law school''
 
English: ''law school''

Revision as of 14:43, 14 August 2021

Naija

Etymology

From English Law and school

Pronunciation

lɔ́skû Play Play

Noun

  • School wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit dey go court dey talk person matter for Nigeria.
  • Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school.  — (bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)
  • Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go law school for Naija before you go fit do lawyer work for here now.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)

Translation

English: law school