law school
Naija
Etymology
From English Law and school
Pronunciation
Noun
- School wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit dey go court dey talk person matter for Nigeria.
- Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school. — (bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)
- Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go law school for Naija before you go fit do lawyer work for here now. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)
Translation
English: law school