law school

Revision as of 20:40, 5 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English ''Law'' and ''school'' ===Pronunciation=== lɔ́skû <sm2>Pcm-ng-law school.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-law school.m.ogg</sm2> ===Definitio...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English Law and school

Pronunciation

lɔ́skû Play Play

Definition

Na school wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit practice law for Nigeria.

Noun

  1. Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school.  — (bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school.)
    Shebi dem talk sey even if you read law for jand, you go still go law school for Naija before you go fit do lawyer work for here now.  — (NSC_Onwuegbuzia-2020, Didn't they say that even if you studied law abroad, you will still have to go to law school in Nigeria before you work as lawyer?)

Translation

English: law school