Difference between revisions of "leak"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-leak.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-leak.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1963
 
* Frequency in raw corpus: 61
 
* Frequency rank in raw corpus: 2800
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Na make someting wey suppose be secret come go open for everybody see am.
+
# Na make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
#:* {{ux|dv|Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)}}
 
#:* {{ux|dv|Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am, |(NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)}}
 
#: {{ux|dv|Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''; |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
 
#:* {{ux|dv|US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails '''leak'''. |(bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)}}
 
# Na make someting wey no suppose open go open come begin allow wetin dey inside escape small small.
 
 
#:* {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg tell am sey de bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg tell am sey de bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
+
# Na make someting wey suppose be secret come go open for everybody see am.
 +
#:* {{ux|dv| Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am, |(NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)}}
 +
#: {{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''; |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
 +
#:* {{ux|dv| US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails '''leak'''. |(bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[leak out]]
 
* [[leak out]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[burst]], [[open]]
 
* [[burst]], [[open]]
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[close]]
 
* [[close]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Deflate''
+
* English: ''Deflate, expose''

Revision as of 15:57, 21 June 2021

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk



Verb

  1. Na make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
    • Leak di blowblow. Di tyre don dey leak.  — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
    • I beg tell am sey de bucket dey leak.  — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Na make someting wey suppose be secret come go open for everybody see am.
    • Sex video wey dia two do leak for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im leak am.  — (bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)
    • Even when de say ehn question leak, who dey leak am,  — (NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)
    Police cancel exams sake of say dis papers leak;  — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)
    • US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails leak.  — (bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Deflate, expose