Difference between revisions of "leak"

Line 11: Line 11:
  
===Verb===
 
===Verb===
# Na make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
+
# Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
 
#:* {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
# Na make someting wey suppose be secret come go open for everybody see am.
+
# Make people know wetin suppose be secret.
 
#:* {{ux|dv| Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)}}
 
#:* {{ux|dv| Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am, |(NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)}}
 
#:* {{ux|dv| Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am, |(NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)}}

Revision as of 16:03, 21 June 2021

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk

Verb

  1. Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
    • Leak di blowblow. Di tyre don dey leak.  — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
    • I beg tell am sey di bucket dey leak.  — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Make people know wetin suppose be secret.
    • Sex video wey dia two do leak for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im leak am.  — (bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)
    • Even when de say ehn question leak, who dey leak am,  — (NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)
    Police cancel exams sake of say dis papers leak;  — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)
    • US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails leak.  — (bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Deflate, expose