Difference between revisions of "leak"

Line 15: Line 15:
 
#:* {{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
# Make people know wetin suppose be secret.
 
# Make people know wetin suppose be secret.
#:* {{ux|dv| Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)}}
+
#:* {{ux|dv| Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am? |(NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who is responsible?)}}
#:* {{ux|dv| Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am, |(NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)}}
+
#: {{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
#: {{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''; |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
+
 
#:* {{ux|dv| US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails '''leak'''. |(bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)}}
 
 
   
 
   
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:07, 21 June 2021

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk



Verb

  1. Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
    • Leak di blowblow. Di tyre don dey leak.  — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
    • I beg tell am sey di bucket dey leak.  — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Make people know wetin suppose be secret.
    • Even when de say ehn question leak, who dey leak am?  — (NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who is responsible?)
    Police cancel exams sake of say dis papers leak.  — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Deflate, expose