Difference between revisions of "leak"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''leak'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 61 | * Frequency in raw corpus: 61 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 2800 | * Frequency rank in raw corpus: 2800 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Na make someting wey suppose be close secret go open make people see. | |
− | + | #: {{ux|dv|Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am, |(NST_cleaned__9761, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am, |(NST_cleaned__9761, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Police cancel exams sekof dis papers '''leak'''; |(bbc__82328, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Police cancel exams sekof dis papers '''leak'''; |(bbc__82328, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails '''leak'''. |(bbc__96834, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails '''leak'''. |(bbc__96834, __no translation__)}} | ||
+ | * Na make someting wey no suppose open go open come allow wetin dey insde begin escape small small. | ||
+ | #: {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Dis wan dey come afta tori pipo '''leak''' some letters wey im call oga Trump gofment dysfunctional, come add say Trump presidency dey incompetent and inept. |(bbc__42839, __no translation__)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|I beg tell am sey de bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him that it's leaking.)}} | ||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
− | + | * [[leak out]] | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[burst]], [[open]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[close]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''Deflate'' |
Revision as of 12:20, 11 March 2021
Naija
Etymology
From: English leak
Pronunciation
- lîk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1963
- Frequency in raw corpus: 61
- Frequency rank in raw corpus: 2800
Verb
- Na make someting wey suppose be close secret go open make people see.
- Sex video wey dia two do leak for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im leak am. — (bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)
- Even when de say ehn question leak, who dey leak am, — (NST_cleaned__9761, __no translation__)
- Police cancel exams sekof dis papers leak; — (bbc__82328, __no translation__)
- US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails leak. — (bbc__96834, __no translation__)
- Na make someting wey no suppose open go open come allow wetin dey insde begin escape small small.
- Leak di blowblow. Di tyre don dey leak. — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
- Dis wan dey come afta tori pipo leak some letters wey im call oga Trump gofment dysfunctional, come add say Trump presidency dey incompetent and inept. — (bbc__42839, __no translation__)
- I beg tell am sey de bucket dey leak. — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him that it's leaking.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Deflate