Difference between revisions of "leak"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
# Na make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small. | # Na make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small. | ||
#:* {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)}} | #:* {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|I beg tell am sey | + | #:* {{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}} |
# Na make someting wey suppose be secret come go open for everybody see am. | # Na make someting wey suppose be secret come go open for everybody see am. | ||
#:* {{ux|dv| Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)}} | #:* {{ux|dv| Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)}} | ||
Line 19: | Line 19: | ||
#: {{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''; |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}} | #: {{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''; |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}} | ||
#:* {{ux|dv| US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails '''leak'''. |(bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)}} | #:* {{ux|dv| US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails '''leak'''. |(bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)}} | ||
− | + | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[burst]], [[open]] | * [[burst]], [[open]] |
Revision as of 16:00, 21 June 2021
Naija
Etymology
From: English leak
Pronunciation
- lîk
Verb
- Na make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
- Leak di blowblow. Di tyre don dey leak. — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
- I beg tell am sey di bucket dey leak. — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
- Na make someting wey suppose be secret come go open for everybody see am.
- Sex video wey dia two do leak for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im leak am. — (bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)
- Even when de say ehn question leak, who dey leak am, — (NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)
- Police cancel exams sake of say dis papers leak; — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)
- US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails leak. — (bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Deflate, expose