Difference between revisions of "leak"

Line 15: Line 15:
 
#:*{{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
#:*{{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
# Make people know wetin suppose be secret.
 
# Make people know wetin suppose be secret.
#:*{{ux|dv|for [[face me I face you]], [[matter]] no dey tey before e dey '''leak''' |(NSC_2021. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}}
+
#:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey tey before e dey '''leak''' |(NSC_2021. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}}
 
#:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
 
#:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
  

Revision as of 17:10, 21 June 2021

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk



Verb

  1. Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
    • Less di tube as di tyre sef don dey leak.  — (Egbokhare_2021. Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
    • I beg tell am sey di bucket dey leak.  — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Make people know wetin suppose be secret.
    • For face me I face you, matter no dey tey before e dey leak  — (NSC_2021. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
    • Police cancel exams sake of say dis papers leak.  — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)


Synonyms

Translations

  • English: Deflate, expose