leak
Naija
Etymology
From: English leak
Pronunciation
- lîk
Verb
- Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
- Less di tube as di tyre sef don dey leak. — (Egbokhare_2021. Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
- I beg tell am sey di bucket dey leak. — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
- Make people know wetin suppose be secret.
- For face me I face you, matter no dey tey before e dey leak — (NSC_2021. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
- Police cancel exams sake of say dis papers leak. — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)
Synonyms
Translations
- English: Deflate, expose