leak

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1963
  • Frequency in raw corpus: 61
  • Frequency rank in raw corpus: 2800

Verb

  • Na make someting wey suppose be close secret go open make people see.
  1. Sex video wey dia two do leak for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im leak am.  — (bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)
    Even when de say ehn question leak, who dey leak am,  — (NST_cleaned__9761, __no translation__)
    Police cancel exams sekof dis papers leak;  — (bbc__82328, __no translation__)
    US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails leak.  — (bbc__96834, __no translation__)
  • Na make someting wey no suppose open go open come allow wetin dey insde begin escape small small.
  1. Leak di blowblow. Di tyre don dey leak.  — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
    Dis wan dey come afta tori pipo leak some letters wey im call oga Trump gofment dysfunctional, come add say Trump presidency dey incompetent and inept.  — (bbc__42839, __no translation__)
    I beg tell am sey de bucket dey leak.  — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him that it's leaking.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Deflate