leak

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1963
  • Frequency in raw corpus: 61
  • Frequency rank in raw corpus: 2800

Verb

  • Na make someting wey suppose be secret come go open everybody see am.
  1. Sex video wey dia two do leak for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im leak am.  — (bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)
    Even when de say ehn question leak, who dey leak am,  — (NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)
    Police cancel exams sake of say dis papers leak;  — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)
    US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails leak.  — (bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)
  • Na make someting wey no suppose open go open come begin allow wetin dey inside escape small small.
  1. Leak di blowblow. Di tyre don dey leak.  — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
    I beg tell am sey de bucket dey leak.  — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Deflate