leak
Naija
Etymology
From: English leak
Pronunciation
- lîk
Verb
- Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
- Leak di blowblow. Di tyre don dey leak. — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
- I beg tell am sey di bucket dey leak. — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
- Make people know wetin suppose be secret.
- Sex video wey dia two do leak for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im leak am. — (bbc__88138. Tamara fingered Pastor Omatsola over the sex video they shot together that leaked.)
- Even when de say ehn question leak, who dey leak am, — (NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who leaked it?)
- Police cancel exams sake of say dis papers leak; — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)
- US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails leak. — (bbc__96834. President Donald Trump called the Ambassador stupid after their mails leaked.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Deflate, expose