leak

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk



Verb

  1. Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
    • Leak di blowblow. Di tyre don dey leak.  — (Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)
    • I beg tell am sey di bucket dey leak.  — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Make people know wetin suppose be secret.
    • Even when de say ehn question leak, who dey leak am?  — (NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who is responsible?)
    • Police cancel exams sake of say dis papers leak.  — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Deflate, expose