leak

Revision as of 13:33, 23 August 2020 by Conversion script (talk | contribs) (Conversion script moved page Leak to leak: Converting page titles to lowercase)

Naija

Alternative forms

  • delete 0.63 64, circulate 0.62 77, upload 0.61 37, drop 0.60 501, divert 0.59 15, viral 0.58 119, roll 0.58 63, fly 0.57 400, explode 0.57 71

Etymology

Borrowed from English leak

Pronunciation

  • lîk


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1963
  • Frequency in raw corpus: 61
  • Frequency rank in raw corpus: 2800

The word is used more orally than in written texts.


Verb

leak: to deflate, leak out -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Leak di blowblow. Di tyre don dey leak.  — no translation
  2. obj (frequency:4)
    Sex video wey dia two do leak for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im leak am.  — (bbc__88138, __no translation__)
    Dis wan dey come afta tori pipo leak some letters wey im call oga Trump gofment dysfunctional, come add say Trump presidency dey incompetent and inept.  — (bbc__42839, __no translation__)
  3. aux-nsubj-obj (frequency:4)
    But Pastor Omatsola tell BBC Pidgin say how im go leak sex tape wey show im own face inside, say e no make sense.  — (bbc__21556, __no translation__)
    We no fit tok where e be, weda na river or ocean, she add say she bin also smelll as di fuel from di plane dey leak enta water.  — (bbc__5111, __no translation__)
  4. aux-mark-nsubj (frequency:4)
    Tell am sey e dey leak.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__71, Tell him that it's leaking.)
    Den, e be like sey di fas~, eh di wo~, ehm di WC for third room, e be like sey di ting dey leak.  — (NST_cleaned__20145, __no translation__)
  5. mark-obl:arg (frequency:3)
    Oyo-Ita enta hot argument wit President Buhari chief of staff and right hand man Abba Kyari on top secret document wey leak from her office.  — (bbc__79821, __no translation__)
    For inside di audio wey leak on Wednesday for Social Media, di former govnor dey tell EFCC say dem no go fit force am to tok wetin im no wan tok  — (bbc__51755, __no translation__)
  6. - (frequency:2)
    Even when de say ehn question leak, who dey leak am,  — (NST_cleaned__9761, __no translation__)
    PA Media UK ambassador to US Sir Kim Darroch don resign afta some emails wey yab President Donald Trump gofment leak, come cause kasala.  — (bbc__79889, __no translation__)
  7. mark-nsubj (frequency:2)
    Police cancel exams sekof dis papers leak;  — (bbc__82328, __no translation__)
    US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails leak.  — (bbc__96834, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • delete 0.63 64, circulate 0.62 77, upload 0.61 37, drop 0.60 501, divert 0.59 15, viral 0.58 119, roll 0.58 63, fly 0.57 400, explode 0.57 71

Antonyms

  • delete 0.63 64, circulate 0.62 77, upload 0.61 37, drop 0.60 501, divert 0.59 15, viral 0.58 119, roll 0.58 63, fly 0.57 400, explode 0.57 71

Translations

  • English: to deflate, leak out