leg

Revision as of 17:42, 5 October 2020 by 154.66.47.233 (talk)

Naija

Alternative forms

  • chest 0.70 100, corner 0.69 191, net 0.69 149, door 0.68 242, rope 0.66 51, neck 0.66 111, shot 0.65 107, window 0.64 123, eyes 0.64 198

Etymology

From: English leg

Pronunciation

  • lg

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 22
  • Frequency rank in NSC treebank: 430
  • Frequency in raw corpus: 569
  • Frequency rank in raw corpus: 584

Noun

  1. sey person trek
  • We fit leg am from here to church.  — (Egbokhare,2020. We can actually walk down to church
  • Who give am di leg to chop my food?  — (NST_cleaned_33883,_ who authorized him/her to eat my food _)
  1. part of person body wey begin from hip go down and person dey take waka.
  • Put your leg for the trouser to check am.  — (NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)
  • Cross your leg,  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your leg.)
  1. part of person body wey begin from knee go down and person dey take waka.
  • {{ux|dv|Put your leg for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)}
  • Di second leg turn to Messi show afta im two quick goals.  — (BBC__38172, _The match favoured Messi in the second half after his two quick goals.)
  • Dem go play di second leg for di weekend of October 20-22.  — (BBC__29212, __ they will play the second hal by the weekend of October, 20 - 22__)
  1. make something end on the right well
  • If the song end for right leg, im mama dey life.  — (katakata_180_if the song fall in the hands of the right person, his mother will enjoy__)
  • one of di leg, e con carry am.  — (NST_cleaned__37846, __no translation__)

Related forms

Synonyms

  • trek, connection, influence, bow leg, limb

Antonyms

  • chest 0.70 100, corner 0.69 191, net 0.69 149, door 0.68 242, rope 0.66 51, neck 0.66 111, shot 0.65 107, window 0.64 123, eyes 0.64 198

Translations

  • English: trek, influence, limb, knock knees,