Difference between revisions of "legedis benz"
m (Conversion script moved page Legedis benz to legedis benz: Converting page titles to lowercase) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[legediz benz]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''leg'' ''Benz'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-legedis benz.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-legedis benz.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-legedis benz.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-legedis benz.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun (compound)=== | ===Noun (compound)=== | ||
− | + | * Na for person to use leg trek for long distance. | |
− | + | :* {{ux|dv|Since we no see car, make I kuma use my '''legedis benz''' dey go o.|(Egbokhare_2020. Since we can't get a cab, let me walk all the way.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| E don tey man don dey use '''legedis benz''' go everywhere.|(NSC_Legbeti_2021. Man has been using leg to walk everywhere.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| People wey dey suffer just full everywhere, u go see dem dey trek wit '''legedis benz''' go everywhere.|(NSC_Legbeti_2021. Hardship is everywhere as people can be seen walking up and down.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[trekkers]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[Mercedes Benz]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''To trek for a long distance''. |
Revision as of 14:54, 12 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English leg Benz
Pronunciation
- lɛ́gɛ́dísbɛ̂nz
Noun (compound)
- Na for person to use leg trek for long distance.
- Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o. — (Egbokhare_2020. Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
- E don tey man don dey use legedis benz go everywhere. — (NSC_Legbeti_2021. Man has been using leg to walk everywhere.)
- People wey dey suffer just full everywhere, u go see dem dey trek wit legedis benz go everywhere. — (NSC_Legbeti_2021. Hardship is everywhere as people can be seen walking up and down.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To trek for a long distance.