legedis benz

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English leg Benz

Pronunciation

  • lɛ́gɛ́dísbɛ̀nz

Play Play

Noun

  • Leg wey person dey use de take waka up and down like sey na moto e dey use waka because say dem no get motor.
  • Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o.  — (Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
  • E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere.  — (Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)

Translations

  • English: leg