Difference between revisions of "legedis benz"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[legediz benz]]
+
* [[legediz benz]],
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 12:24, 2 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English leg Benz

Pronunciation

  • lɛ́gɛ́dísbɛ̂nz

Play Play

Noun

  • Person leg.
  • Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o.  — (Egbokhare_2020, Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
  • E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere.  — (NSC_Legbeti_2021, Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)

Translations

  • English: leg.