legedis benz

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English leg Benz

Pronunciation

  • lɛ́gɛ́dísbɛ̂nz


Noun (compound)

  • Na for person to use leg trek for long distance.
  • Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o.  — (Egbokhare_2020. Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
  • E don tey man don dey use legedis benz go everywhere.  — (NSC_Legbeti_2021. Man has been using leg to walk everywhere.)
  • People wey dey suffer just full everywhere, u go see dem dey trek wit legedis benz go everywhere.  — (NSC_Legbeti_2021. Hardship is everywhere as people can be seen walking up and down.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: To trek for a long distance.