Difference between revisions of "level"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
#:*{{ux|dv|E senior me for age, but I senior am for '''level'''. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)}} | #:*{{ux|dv|E senior me for age, but I senior am for '''level'''. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)}} | ||
#Na anyting, person, or condition wey person dey talk about. | #Na anyting, person, or condition wey person dey talk about. | ||
− | #:*{{ux|dx|Guy, you go bring di '''level''' abi you no bring am. My throat don dry.|( | + | #:*{{ux|dx|Guy, you go bring di '''level''' abi you no bring am. My throat don dry.|(Bro, will you come with the drink, I am parched.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Arrange '''level''' make we fit use dey abeg, [[sapa]] full ground.|( | + | #:* {{ux|dv| Arrange '''level''' make we fit use dey abeg, [[sapa]] full ground.|(Fix something for us, things are somewhat hard.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 17:41, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English level
Pronunciation
- lɛ́vù
Noun
- Person way or as person or someting take dey dey.
- Pidgin get level. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)
- But di level of security for ground still get as e be. — (bbc__22231, The security situation is still precarious.)
- E senior me for age, but I senior am for level. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)
- Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.
- Guy, you go bring di level abi you no bring am. My throat don dry. — (Bro, will you come with the drink, I am parched.)
- Arrange level make we fit use dey abeg, sapa full ground. — (Fix something for us, things are somewhat hard.)
Related forms
Translations
- English: status, something
Verb
- Make someting or somewhere reduce.
- De go level ground. — (NST_cleaned__6509, They will level the ground.)
- How una take level dat big bowl of eba sharp sharp? — (NSC_2020, How did you guys finish the mound of garri?)
Translations
English: raze