Difference between revisions of "level"

 
(26 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-level.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-level.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-level.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-level.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 47
 
* Frequency rank in NSC treebank: 251
 
* Frequency in raw corpus: 688
 
* Frequency rank in raw corpus: 493
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
level: status -- Definition in Naija?
+
#Person way or as person or someting take dey dey.
 +
#:*{{ux|dv|Pidgin get '''level'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)}}
 +
#:*{{ux|dv|But di '''level''' of security for ground still get as e be. |(bbc__22231, The security situation is still precarious.)}}
 +
#:*{{ux|dv|E senior me for age, but I senior am for '''level'''. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)}}
 +
#Na anyting, person, or condition wey person dey talk about. 
 +
#:*{{ux|dx|Guy, you go bring di '''level''' abi you no bring am. My throat don dry.|(Bro, will you come with the drink, I am parched.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Arrange '''level''' make we fit use dey abeg, [[sapa]] full ground.|(Fix something for us, things are somewhat hard.)}}
  
 +
====Related forms====
 +
[[levels man]], [[levels]]
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
====Translations====
#: {{ux|dv|Everybody wit im own '''level''' o.|no translation}}
+
* English: ''status'', ''something''
# det (frequency:91)
 
#: {{ux|dv|Which '''level'''? |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__67, What's happening ?)}}
 
#: {{ux|dv|So na di '''level''', |(NST_cleaned__28260, __no translation__)}}
 
# - (frequency:34)
 
#: {{ux|dv|Pidgin get '''level'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has levels.)}}
 
#: {{ux|dv|De go '''level''' ground. |(NST_cleaned__6509, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:34)
 
#: {{ux|dv|No be low '''level'''. |(NST_cleaned__33285, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Torture na normal '''level''' |(bbc__95627, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:33)
 
#: {{ux|dv|Di '''level''' of development, self control dey different. |(bbc__1957, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But di '''level''' of security for ground still det as e be. |(bbc__22231, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:32)
 
#: {{ux|dv|Na in put me for dat '''level''' |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__184, that put me on that level)}}
 
#: {{ux|dv|Di man's world no reach for dat '''level'''. |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__217, The man's world is not up to that level.)}}
 
# amod-det (frequency:26)
 
#: {{ux|dv|No be dat kind, no be dat kind '''level'''. |(NST_cleaned__5062, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Coachella: Five African shows wey dey di same '''level''' |(bbc__25844, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|'''Level''' of political terror |(bbc__63767, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Level''' of alcohol for England, Wales and Northern Ireland |(bbc__63766, __no translation__)}}
 
# case (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E senior me for age, but I senior am for '''level'''. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)}}
 
#: {{ux|dv|PA Police say di terror threat go remain for at 'critical' '''level''' |(bbc__79897, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|De thing be don reach wan kain '''level''' laik say na sick. |(bbc__1004, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because dis issue of Boko Haram don reach '''level''' wey be sey if we no begin talk about am, tomorrow, we no go dey to even hear about am. |(JOS_25_Boko-Haram_M__9, Because this issue of ehm Boko haram has got to a level that if we dont start talking about it, tomorrow, we will not exist to even hear about it.)}}
 
# dep-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Which '''level''' she dey now, |(NST_cleaned__42426, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di moment you start to exist be sey, di moment you don reach dat '''level''' wey be sey you wake up, you know sey wetin you, and your family go chop don ready. |(NST_cleaned__39149, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Me, I wan make we wan, make we do am like dis sey if na Kosi we go dey, meh we dey, but meh '''level''', meh awareness dey, |(ENU_32_Football-And-Money_DG__196, I, I want us...want us to do it like this that if it's Kosi we will go, let us go but let status... let's create awareness.)}}
 
#: {{ux|dv|Cameroon don win corruption cup two taims and '''level''' for embezzlement for kontri di smell since weh President Biya take pawa 36 years now. |(bbc__24430, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As e concern matter of buybuy, '''level''' and right to follow person im culture, gumbody country dem gree to do as dem power and money reach, and if matter reach so, gadir help from joinbody country dem, |(gumbody__57, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Again, even though sabi pipo say many kontris get some small small informate about di weather, wata '''level''' and how e fit affect pipo plus wetin dem dey do, dis kontris no dey combine all di information wey dem suppose to fit understand wetin dey front. |(bbc__13245, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E get one annoying tin wey pipo dey always ignore and dis na di '''level''' of messing inside aeroplane... |(bbc__2408, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even though for one corner dis US mid-term election dey cari special water unto say e don reach di '''level''' of do or die politics according to wetin American tori pipo ton tok, for anoda corner di results don don change politics and dis na why; |(bbc__47725, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* amount 0.55 215, rate 0.54 192, price 0.53 378, season 0.53 908, time 0.52 7196, size 0.51 72, half 0.51 443, product 0.51 132, gap 0.50 74
 
  
====Antonyms====
+
===Verb===
* amount 0.55 215, rate 0.54 192, price 0.53 378, season 0.53 908, time 0.52 7196, size 0.51 72, half 0.51 443, product 0.51 132, gap 0.50 74
+
* Make someting or somewhere reduce.
 +
:*{{ux|dv|De go '''level''' ground. |(NST_cleaned__6509, They will level the ground.)}}
 +
:*{{ux|dv|How una take '''level''' dat big bowl of eba sharp sharp? |(NSC_2020, How did you guys finish the mound of garri?)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: status
+
English: ''raze''

Latest revision as of 17:41, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English level

Pronunciation

  • lɛ́vù

Play


Noun

  1. Person way or as person or someting take dey dey.
    • Pidgin get level.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)
    • But di level of security for ground still get as e be.  — (bbc__22231, The security situation is still precarious.)
    • E senior me for age, but I senior am for level.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)
  2. Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.
    • Guy, you go bring di level abi you no bring am. My throat don dry.  — (Bro, will you come with the drink, I am parched.)
    • Arrange level make we fit use dey abeg, sapa full ground.  — (Fix something for us, things are somewhat hard.)

Related forms

levels man, levels

Translations

  • English: status, something

Verb

  • Make someting or somewhere reduce.
  • De go level ground.  — (NST_cleaned__6509, They will level the ground.)
  • How una take level dat big bowl of eba sharp sharp?  — (NSC_2020, How did you guys finish the mound of garri?)

Translations

English: raze