Difference between revisions of "level"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Person way or as person or someting take dey. | + | #Person way or as person or someting take de dey. |
− | + | #:{{ux|dv|Which '''level'''? |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__67, What's happening?)}} | |
− | #:{{ux|dv|Which '''level'''? |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__67, What's happening ?)}} | + | #:{{ux|dv|Pidgin get '''level'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)}} |
− | #:{{ux|dv|Pidgin get '''level'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has | + | #:{{ux|dv|But di '''level''' of security for ground still get as e be. |(bbc__22231, The security situation is still precarious.)}} |
− | #: {{ux|dv|But di '''level''' of security for ground still get as e be. |(bbc__22231, | + | #:{{ux|dv|E senior me for age, but I senior am for '''level'''. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)}} |
− | + | #:{{ux|dv|Di moment you start to exist be sey, di moment you don reach dat '''level''' wey be sey you wake up, you know sey wetin you, and your family go chop don ready. |(NST_cleaned__39149, )}} | |
− | + | #Na anyting, person, or condition wey person dey talk about. | |
− | #: {{ux|dv|E senior me for age, but I senior am for '''level'''. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She | + | #:{{ux|dx|Guy, you go bring di '''level''' abi you no bring am, my throat don dry.|(NSC_Odirin_2020, Will you come with the drink, I am parched.)}} |
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux| | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | [[levels man]] | + | [[levels man]] [[levels]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 18:18, 25 November 2020
Naija
Etymology
From: English level
Pronunciation
- lɛ́vù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 47
- Frequency rank in NSC treebank: 251
- Frequency in raw corpus: 688
- Frequency rank in raw corpus: 493
Noun
- Person way or as person or someting take de dey.
- Which level? — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__67, What's happening?)
- Pidgin get level. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)
- But di level of security for ground still get as e be. — (bbc__22231, The security situation is still precarious.)
- E senior me for age, but I senior am for level. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)
- Di moment you start to exist be sey, di moment you don reach dat level wey be sey you wake up, you know sey wetin you, and your family go chop don ready. — (NST_cleaned__39149, )
- Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.
- Guy, you go bring di level abi you no bring am, my throat don dry. — (NSC_Odirin_2020, Will you come with the drink, I am parched.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: status
Verb
- De go level ground. — (NST_cleaned__6509, __no translation__) verb