Difference between revisions of "level"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 14: Line 14:
 
#:*{{ux|dv|E senior me for age, but I senior am for '''level'''. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)}}
 
#:*{{ux|dv|E senior me for age, but I senior am for '''level'''. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)}}
 
#Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.   
 
#Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.   
#:*{{ux|dx|Guy, you go bring di '''level''' abi you no bring am, my throat don dry.|(NSC_Odirin_2020, Will you come with the drink, I am parched.)}}
+
#:*{{ux|dx|Guy, you go bring di '''level''' abi you no bring am. My throat don dry.|(Bro, will you come with the drink, I am parched.)}}
#:* {{ux|dv| Arrange '''level''' make we fit use dey abeg, [[sapa]] full ground.|(NSC_2021, Fix something for us, things are somewhat hard.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Arrange '''level''' make we fit use dey abeg, [[sapa]] full ground.|(Fix something for us, things are somewhat hard.)}}  
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[levels man]], [[levels]]
 
[[levels man]], [[levels]]
 
====Antonyms====
 
* [[leveless]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 28: Line 25:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make someting or somewhere reduce.
 
* Make someting or somewhere reduce.
:*{{ux|dv|De go '''level''' ground. |(NST_cleaned__6509, The ground will be levelled.)}}
+
:*{{ux|dv|De go '''level''' ground. |(NST_cleaned__6509, They will level the ground.)}}
:*{{ux|dv|How una take '''level''' dat big bowl of eba sharp sharp? |(NSC_Odirin__2020, How did you guys finish the mound of garri meal?)}}
+
:*{{ux|dv|How una take '''level''' dat big bowl of eba sharp sharp? |(NSC_2020, How did you guys finish the mound of garri?)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''raze''
 
English: ''raze''

Latest revision as of 17:41, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English level

Pronunciation

  • lɛ́vù

Play


Noun

  1. Person way or as person or someting take dey dey.
    • Pidgin get level.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)
    • But di level of security for ground still get as e be.  — (bbc__22231, The security situation is still precarious.)
    • E senior me for age, but I senior am for level.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)
  2. Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.
    • Guy, you go bring di level abi you no bring am. My throat don dry.  — (Bro, will you come with the drink, I am parched.)
    • Arrange level make we fit use dey abeg, sapa full ground.  — (Fix something for us, things are somewhat hard.)

Related forms

levels man, levels

Translations

  • English: status, something

Verb

  • Make someting or somewhere reduce.
  • De go level ground.  — (NST_cleaned__6509, They will level the ground.)
  • How una take level dat big bowl of eba sharp sharp?  — (NSC_2020, How did you guys finish the mound of garri?)

Translations

English: raze