Difference between revisions of "level"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make someting or somewhere reduce. | * Make someting or somewhere reduce. | ||
− | :*{{ux|dv|De go '''level''' ground. |(NST_cleaned__6509 | + | :*{{ux|dv|De go '''level''' ground. |(NST_cleaned__6509, They will level the ground.)}} |
:*{{ux|dv|How una take '''level''' dat big bowl of eba sharp sharp? |(NSC_2020, How did you guys finish the mound of garri?)}} | :*{{ux|dv|How una take '''level''' dat big bowl of eba sharp sharp? |(NSC_2020, How did you guys finish the mound of garri?)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''raze'' | English: ''raze'' |
Revision as of 01:41, 27 December 2022
Naija
Etymology
From: English level
Pronunciation
- lɛ́vù
Noun
- Person way or as person or someting take dey dey.
- Pidgin get level. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)
- But di level of security for ground still get as e be. — (bbc__22231, The security situation is still precarious.)
- E senior me for age, but I senior am for level. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)
- Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.
- Guy, you go bring di level abi you no bring am. My throat don dry. — (NSC_2020, Bro, will you come with the drink, I am parched.)
- Arrange level make we fit use dey abeg, sapa full ground. — (NSC_2021, Fix something for us, things are somewhat hard.)
Related forms
Translations
- English: status, something
Verb
- Make someting or somewhere reduce.
- De go level ground. — (NST_cleaned__6509, They will level the ground.)
- How una take level dat big bowl of eba sharp sharp? — (NSC_2020, How did you guys finish the mound of garri?)
Translations
English: raze