level

Revision as of 16:06, 25 November 2020 by 154.66.41.31 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English level

Pronunciation

  • lɛ́vù

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 47
  • Frequency rank in NSC treebank: 251
  • Frequency in raw corpus: 688
  • Frequency rank in raw corpus: 493

Noun

  1. Person way or as person or someting take dey.
    Everybody wit im own level o.  — (Egbokhare_2020, One's status is peculiar.)
    Which level?  — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__67, What's happening ?)
    Pidgin get level.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has levels.)
    But di level of security for ground still get as e be.  — (bbc__22231, __no translation__)
    Na in put me for dat level  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__184, that put me on that level)
    No be dat kind, no be dat kind level.  — (NST_cleaned__5062, __no translation__)
    E senior me for age, but I senior am for level.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)
  1. Because dis issue of Boko Haram don reach level wey be sey if we no begin talk about am, tomorrow, we no go dey to even hear about am.  — (JOS_25_Boko-Haram_M__9, Because this issue of ehm Boko haram has got to a level that if we dont start talking about it, tomorrow, we will not exist to even hear about it.)
  2. dep-det (frequency:4)
    Which level she dey now,  — (NST_cleaned__42426, What is her present status?)
    Di moment you start to exist be sey, di moment you don reach dat level wey be sey you wake up, you know sey wetin you, and your family go chop don ready.  — (NST_cleaned__39149, __no translation__)

Related forms

levels man

Antonyms

Translations

  • English: status

Verb

  1. De go level ground.  — (NST_cleaned__6509, __no translation__) verb