level

Revision as of 19:43, 25 November 2020 by 154.66.41.31 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English level

Pronunciation

  • lɛ́vù

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 47
  • Frequency rank in NSC treebank: 251
  • Frequency in raw corpus: 688
  • Frequency rank in raw corpus: 493

Noun

  1. Person way or as person or someting take de dey.
    Which level?  — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__67, What's happening?)
    Pidgin get level.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)
    But di level of security for ground still get as e be.  — (bbc__22231, The security situation is still precarious.)
    E senior me for age, but I senior am for level.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)
    Di moment you start to exist be sey, di moment you don reach dat level wey be sey you wake up, you know sey wetin you, and your family go chop don ready.  — (NST_cleaned__39149, )
  2. Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.
    Guy, you go bring di level abi you no bring am, my throat don dry.  — (NSC_Odirin_2020, Will you come with the drink, I am parched.)

Related forms

levels man levels

Antonyms

Translations

  • English: status

Verb

  1. Make someting or somewhere reduce.
    De go level ground.  — (NST_cleaned__6509, The ground will be levelled.)