Difference between revisions of "lie lie"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 30: | Line 30: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#sey person no dey like talk true | #sey person no dey like talk true | ||
− | #:* | + | #:*#:*{{ux|dv|Nigeria army sabi '''lie lie''' sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala.|(NSC_Odirin 2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)}} |
+ | #:*{{ux|dv|For social media people dey '''lie lie''' well well. |(NSC_Odirin 2020, On social media people spread fake news alot.)}} |
Revision as of 13:02, 26 October 2020
Naija
Alternative Form
lai lai
Etymology
From: English lie
Pronunciation
Definition
Person wey no dey talk true
Noun
Person wey no dey talk true.
- Na lie lie you be — (NSC_Odirin 2020, You are a liar.)
- Lie lie dey im blood. — (NSC_Odirin 2020, Telling lies is his habit.)
Related forms
lie
Antonym
true
Translation
English: Liar
Verb
- sey person no dey like talk true
- Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala. — (NSC_Odirin 2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
- For social media people dey lie lie well well. — (NSC_Odirin 2020, On social media people spread fake news alot.)