lie lie

Naija

Etymology

From: English lie

Pronunciation

  • làìláí

Play Play

Noun

Person wey no dey talk true.

  • Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew.  — (He/she is a pathological liar.)
  • You fit reason sey lie lie go help you, but di day wey God go really punish you and person wey know you from house con jam you for dere, e go be for you, baba.  — (You may think that lies will help you, but the day you’ll be dammed and someone who knows you from home meets you there, you’ll be in serious trouble, sir.)

Related forms

lie

Synonym

bubu, 419

Antonym

true

Translation

English: a liar

Verb

  • Make person no dey like talk true.
  • For social media people dey lie lie well well.  — (On social media people spread fake news a lot.)

Related forms

Translation

  • English: repeatedly lie

Adjective

  • As person be wey be sey e no dey talk true.
  • De say de dey find person wey go carry money dis lie lie uncle dey say make we pick am. Person dey carry fish dey give rat?  — (They said they need someone to take some money to the bank an this man who always lies is asking to the picked. Do people give rats fish to save?)

Translations

English: to have the habit of lying